Read. Write. Live!
I love you no be for mouth o, E enter reach down.Like d bottom pot of jollof, E sweet me no be smallI love you no be for mouth o, Area people sef know.My family members dem sabi, Say dis ya love, dey totori my head.
Δ
This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.
Leave a comment